АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Simi, Falz - Mind Your Bizness

    Исполнитель: Simi, Falz
    Название песни: Mind Your Bizness
    Дата добавления: 24.09.2024 | 04:59:00
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Simi, Falz - Mind Your Bizness, перевод и видео.

    Кто круче?

    или
    Hello
    Hello how far
    I get gist for you o
    Ah what's up
    You know that girl with 20k followers on IG na
    Which one
    Dat girl that is always shaking her bum bum dat is always doing oh keep popping
    Dat girl suppose they carry filter anywhere wey she dey go o
    Hehe why na
    Omo baba na scam
    Ehn
    Why you too dey talk o
    Shey you no dey tire
    Ejo e nle njo wey no concern you
    Na there dem go find you
    You no get work o
    Na for your mouth dem go hear say Simisola get belle
    She don get belle
    Na for your mouth them go hear say Biliki dey sell pepper
    She sell pepper o
    Na for your mouth dem go hear am
    Busy body don come may you fear am
    Uncle face your work o
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    Busy body o
    Mind your business
    If you no like am
    Mind your business
    Na lie
    I no fit lie give you na Kemi sef dey there
    I dey there
    Her makeup don wash finish
    Nothing to write home about
    No be that one come pain me pass o
    Na that her boyfriend
    Well done sir
    Mr talker eku ise
    Mr wetin no concern me reporter dat's right
    Simi don marry Adekunle but why was Falz invited
    How is that your concern short up
    Why don't you face your work aunty Uche
    You go chook your mouth everywhere like ekute wo wo
    You no dey let sleeping dog lie
    Sweetheart Shey you know say na curiosity wey kill cat
    Leave talk leave amebo leave chat face front
    Find business wey you fit start fit start
    Take tea. Drink that mind your biz wax
    Open your ear when you're listening to this track
    Na for your mouth them go hear she buy three cars
    But say she just use her mama do ritual amebo
    You say Sade just dey reach 32 years
    But she never still marry make she do fast
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    Busy body o
    Mind your business
    If you no like am
    Mind your business
    Wait o
    No be that her boyfriend wey dey give am Porsche assurance
    Believe you me
    Wetin I see no be Porsche assurance na okada assurance
    Jesus
    God save us dear
    You dey put your mouth uhm alakori oh
    For the thing wey no concern you thing wey no concern yo
    Aabosi ooooo
    The thing wey you dey find go find you
    Mind your business
    Mind your business
    Who say make you no mind am
    Mind your business
    No be by force oh
    Mind your business
    If you no like am
    Make you Mind your business
    Ole
    Привет
    Привет, как далеко
    Я получаю для тебя суть о
    Ах, что случилось
    Вы знаете эту девушку с 20 -километровым последователями на Ig na
    Который из
    Девочка, которая всегда трясет свою задницу, всегда делается
    Dat Girl Предположим, что они несут фильтр в любом месте, и она идет
    Хе -хе, почему на
    Omo Baba Na Scam
    Эн
    Почему ты тоже говоришь
    Шей, ты, не шин Дей
    Ejo e nle njo wey не беспокоиться о вас
    На, демо иди и найди тебя
    Вы не получите работу o
    На твое рот, демо иди, услышай, что Симизола, получи, Белль
    Она не получится Белль
    На твое рту, они иди, скажи, что Билики Дей продай Пеппер
    Она продает перец О
    На ваш рот, демо иди, послушай, я
    Занятое тело, да, дай, пусть ты боишься, что я
    Дядя сталкивается с твоей работой o
    Имейте в виду свой бизнес
    Имейте в виду свой бизнес
    Кто говорит, что ты не умнишь
    Имейте в виду свой бизнес
    Занятое тело o
    Имейте в виду свой бизнес
    Если тебе не нравится
    Имейте в виду свой бизнес
    На ложь
    Я не подхожу ложь, дай тебе на Кеми Сеф Дей там
    Я там там
    Ее макияж Дон Уох
    О чем писать домой
    Нет, чтобы быть этим, боль, боль мне
    На, что ее парень
    Молодец, сэр
    Г -н говорящий Эку Исе
    Мистер Ветин не беспокоит меня, репортер Дат
    Сими Дон женился на Адекунле, но почему Фальц пригласил
    Как это у вас.
    Почему бы тебе не встретиться с твоей работой, тетя Уче
    Ты ходишь в повсюду, как ekute wo wo
    Ты не дай дать спящей собаке лгать
    Возлюбленная, Шей, ты знаешь, скажем, на любопытство, убить кошку
    Оставьте разговор, оставьте Amebo Leave Catt Factor
    Найдите бизнес, который вы подходите
    Принять чай. Выпейте это, если ваш бизнес -воск
    Откройте ухо, когда вы слушаете этот трек
    На твое рт
    Но скажем, она просто использует свою маму, делающую ритуал амебо
    Вы говорите, что Sade Just Dey достигает 32 года
    Но она никогда не женилась, заставляй ее делать быстро
    Имейте в виду свой бизнес
    Имейте в виду свой бизнес
    Кто говорит, что ты не умнишь
    Имейте в виду свой бизнес
    Занятое тело o
    Имейте в виду свой бизнес
    Если тебе не нравится
    Имейте в виду свой бизнес
    Подожди
    Нет, чтобы ее парень Вей Дей дает Am Porsche Assurance
    Поверь мне мне
    Уэтьян я не вижу, чтобы быть Porsche Assurance Na Okada Assurance
    Иисус
    Боже, спаси нас дорогой
    Ты положил свой рот, а, алакори, о,
    За то, что не беспокоит, ты не заботишься, ты
    Aabosi oooooo
    То, что ты найдешь, найди тебя
    Имейте в виду свой бизнес
    Имейте в виду свой бизнес
    Кто говорит, что ты не умнишь
    Имейте в виду свой бизнес
    Нет, быть силой, о,
    Имейте в виду свой бизнес
    Если тебе не нравится
    Заставь тебя возражать против своего бизнеса
    Оле

    Скачать

    О чем песня Simi, Falz - Mind Your Bizness?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет