АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Shodaddi - Agidi

    Исполнитель: Shodaddi
    Название песни: Agidi
    Дата добавления: 17.03.2026 | 22:56:05
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Shodaddi - Agidi, перевод и видео.
    You want to sleep?

    Sleep ke me wey wan buy lambo

    Ok o



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula

    Eh eh



    I no phor

    Ano phor

    I go get money mafo

    I dey grind

    I dey grind

    Steady bombing 24

    Money money

    Money money

    I gats make the money

    I no fit sleep i no fit sleep

    If I sleep how i wan make money



    I no phor

    Ano phor

    I go get money mafo

    I dey grind

    I dey grind

    Steady bombing 24

    Money money

    Money money

    I gats make the money

    I no fit sleep i no fit sleep

    If I sleep how i wan make money



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula

    Eh eh



    2 plus 2 is equal to 4

    Before before na when i dey phor

    This party no go close till 4

    Na 25 no more 24

    Wey my loud

    Make i high

    Make i no come go looseguard

    Oh my God

    Bless your son

    Make i see money to ball



    2 plus 2 is equal to 4

    Before before na when i dey phor

    This party no go close till 4

    Na 25 no more 24

    Wey my loud

    Make i high

    Make i no come go looseguard

    Oh my God

    Bless your son

    Make i see money to ball



    I no phor

    Ano phor

    I go get money mafo

    I dey grind

    I dey grind

    Steady bombing 24

    Money money

    Money money

    I gats make the money

    I no fit sleep i no fit sleep

    If I sleep how i wan make money



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula



    And i show dem say i get agidi

    Agidi agidi

    I steady chase the money oo

    The money oh the money oh

    Me and my guys we no dey tire eh attire

    We dey steady chase the mullar

    Eh amula

    Eh eh

    Скачать

    О чем песня Shodaddi - Agidi?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет