АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Seyi Shay feat. Ycee, Zlatan, Small Doctor - Tuale

    Исполнитель: Seyi Shay feat. Ycee, Zlatan, Small Doctor
    Название песни: Tuale
    Дата добавления: 07.10.2023 | 18:58:54
    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Seyi Shay feat. Ycee, Zlatan, Small Doctor - Tuale, перевод и видео.
    lt's Aladdin the dangerous
    Ain't nobody badder than
    It's your boy Ycee
    Shoutout for my people wey sabi
    Shoutout to the people wey dey hustle in the street
    Shoutout to the person wey dey make my song dey hit oh
    Shoutout to that mama wey dey hustle in the street gbes
    Shoutout to the people wey sabi
    Shoutout to the brother wey dey hustle in the street
    Shoutout to the chairman wey dey make my song dey hit
    Oh I tuale for you
    One tuale for you
    Oya da dem say me I no go try to hustle make I work
    Dem say me I no go fit to make am see me now
    Oya wetin dey do you ooo
    Oya pekele pekele arugbo je gbe se
    Talo ma ba sanwo mi o mo mi o mo ooo
    Why why you dey chook your mouth for my own hustle oh
    Why you dey put your reggae for my own blues oh
    Tokini tokini ton on rigi agbala je fu
    Paburakata furo nini wo lala milolo egba
    That's the voice of the streets
    That's the voice of the streets
    Oya na tuale for my people wey sabi
    Tuale for the person wey dey make my song dey hit
    Tuale for the baba wey dey hustle in the street
    Tuale for the iya wey dey hustle hard na na na na na na na
    Tuale for my people one time more
    Gbosa for my people two time more
    Shout hallelujah one time more
    Shout hallelujah one time more ain't nobody badder than
    Shoutout goes to daddy ati mummy
    Three gbosa shoutout to Wayne ati everybody
    Shoutout to awon temi ni gboro won shi ma gbo mi
    And no be by my power
    Baba God iwo lo shomi shomi
    Shoutout to the fans showing love
    You give me life you know
    Shoutout to the haters wey dey diss wey dey doubt the flow
    Went from overlook to overbook you know how long it took
    I write the verse I murder hook
    You bring the beef you sabi cook
    Shoutout to the girls tryna wife the man
    Shoutout to the hot producers wey ignite the jam
    Baba God on top na you wey certify the plan
    Shoutout to the man with guapp bigger than that rubber band
    Shoutout to the bloggers wey dey try to bring me down
    Make una stop am ema dan where I dey e no dey frown
    Started from the bottom omo Ikorodu I stan
    Ti ba make eh shoma bami ya photo je kin gboran
    Na me know wetin I see before everything start to dey rosy
    Olofo ni everybody lori Instagram you are too nosy
    If you no get money na problem
    If you no get money serious problem oo
    Shoutout to God
    Shoutout to Iya teacher
    Shoutout to the street awon lo n ko mije bi pizza aiin
    Awon lo n ro orin mi
    Awon lo n gbo orin mi
    Toba ti ra orin mi won tun ma jijo si orin mi opor
    Nobody die I say nobody scatter
    Enemies go fry dem go gbes bi ti jaga hain hain
    Call me Small Doctor agbewe je oganla
    Alaafin omo better omo ton so omo iya teacher aiin
    Tokini tokini ton ton rigi agbala je fu
    Paburakata fur nini wo lala milolo egba
    That's the voice of the streets
    Aaiin that's the voice of the streets
    Oya na tuale for my people wey sabi
    Tuale for the person wey dey make my song dey hit
    Tuale for the baba wey dey hustle in the street
    Tuale for the iya wey dey hustle hard na na na na na na na
    Tuale for my people one time more
    Gbosa for my people two time more
    Shout hallelujah one time more
    Shout hallelujah one time more
    One time more ooh ah
    Na na na na na na na na na na na
    Na na na na na na na na na
    Tuale tuale tuale
    It's STG
    Аладдин, опасный
    Никто не плохой, чем
    Это твой мальчик, ини
    Кричать за мои люди, Wey Sabi
    Выкрикивать людям на улице
    Кричать человеку, который Вей Дей заставил мою песню Дей Хит О,
    Кричать то, что мама Вей Дей Хустл на улице GBES
    Кричать людям, Вей Саби
    Кричать брату Вей Дей Хустл на улице
    Кричать председателю Вей Дей, сделай мою песню Хит Хит
    О, я для тебя
    Один для тебя
    Ойя да Дем, скажи мне, я не пойду, попробуй, чтобы я работал, я работаю
    Дем, скажи мне, я не подхожу, чтобы я увижу меня сейчас
    Ойя Ветин Дей, ты оооаоа
    Oya Pekele Pekele arugbo je Gbe se
    Talo ma ba sanwo mi o o mi o o oo oooo
    Почему ты замокаешь свой рот за мою собственную сундуку, о,
    Почему ты положил свои регги для моего собственного блюза, о,
    Токини Токини Тон на Ригли Агбала Je Fu
    Paburakata furo nini wo lala milolo egba
    Это голос улиц
    Это голос улиц
    Oya na tuale для моего народа, Wey sabi
    Tuale для человека, который Вей Дей делает мою песню Хит Хит
    Tuale для бабы Вей Дей Хустл на улице
    Tuale для iya wey dey gustle ar na na na na na na na na na na na na na na na
    Tuale для моих людей еще больше
    Gbosa для моих людей еще два раза больше
    Кричать аллилуйя еще раз
    Кричать Аллилуйя однажды, не более не злой, чем
    Кричать идет к папе Ати Мамочка
    Три гбоса кричат Уэйну Ати все
    Кричать Awon Temi Ni Gboro выиграл Shi Ma Gbo Mi
    И не быть моей силой
    Баба Бог Иво Ло Шоми Шоми
    Кричать фанатам, показывающих любовь
    Ты даешь мне жизнь, ты знаешь
    Выкрикивать ненавистникам Вей Дей Дисс Вей Дей сомневаться в потоке
    Перешел от просмотра до переброза, вы знаете, сколько времени это заняло
    Я пишу стих, я убиваю крюк
    Вы приносите говядину, которую вы готовите
    Кричать девочкам, попробуй жену мужчина
    Кричать горячим продюсерам Вей зажигает варенье
    Баба, Бог на вершине, вы, вей, подтверждаете план
    Кричать человеку с Гуэппом больше, чем эта резиновая полоса
    Кричать блоггерам Вей Дей попытается сбить меня с толку
    Сделай Уна Стоп и Эма Дэн, где я не хмурился
    Начался с нижней части omo ikorodu I Stan
    Ti Ba Make Eh Shoma bami ya photo je kin gboran
    На мне я знаю, что я вижу, прежде чем все начнут на роли
    Олофо ни все, Лори, Инстаграм, ты слишком любопытный
    Если вы не получите деньги на проблему
    Если вы не получите деньги, серьезная проблема, оо
    Кричать Богу
    Кричать учителю IYA
    Кричать на улицу awon lo n ko mije bi pizza aiin
    Awon lo n ro orin mi
    Avon lo n gbo orin mi
    Toba ti ra orin mi Wan tun ma jijo si orin mi opor
    Никто не умирает, я говорю, что никто не рассеивает
    Враги иди фри Дем Гбес Би Ти Джага Хейн Хайн
    Назовите меня маленьким доктором Агбеви Дже Оганла
    Алаафин Omo лучше Omo ton, так что учитель Omo iya aiin
    Токини Токини Тон Три Риги Агбала JE FU
    Пабураката Фер Нини о Лала Милоло Эгба
    Это голос улиц
    Аайин это голос улиц
    Oya na tuale для моего народа, Wey sabi
    Tuale для человека, который Вей Дей делает мою песню Хит Хит
    Tuale для бабы Вей Дей Хустл на улице
    Tuale для iya wey dey gustle ar na na na na na na na na na na na na na na na
    Tuale для моих людей еще больше
    Gbosa для моих людей еще два раза больше
    Кричать аллилуйя еще раз
    Кричать аллилуйя еще раз
    Однажды больше ох ах
    Na na na na na na na na na na na
    Na na na na na na na na na
    Tuale Tuale Tuale
    Это STG

    Скачать

    О чем песня Seyi Shay feat. Ycee, Zlatan, Small Doctor - Tuale?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет