АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Yg - Honestly

    Исполнитель: Yg
    Название песни: Honestly
    Дата добавления: 20.07.2024 | 05:56:13
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Yg - Honestly, перевод и видео.
    Sometimes E dey do me

    Make I call my mom call my Dad

    Make I tell them

    wetin Dey go through For my mind

    But I be man sha

    Gat to fight my battle

    The dream na to make them proud

    Gat to fight my battles



    Omo before I be Dey para wey my uncle

    No dey pick my call

    I don be person uncle now

    Them dey call I no dey pick their call



    Itu0027s not intentional

    Gat my problems too

    Shey be I gat solve my own

    Before I solve their problem too



    E no easy for anybody

    E no easy for any brolly

    E no easy for any aunty

    E no easy for any Uncle

    But when everywhere go wet

    E no go easy for any Konji



    Honestly

    I just wanna be rich like Roddy

    Honestly

    I just wanna be the king to their majesty

    Honestly

    Honestly



    Yeeh

    Honestly

    Honestly

    Honestly

    Honestly



    Honestly

    Honestly

    Yeah yeeh

    Honestly

    Honestly

    Honestly



    Yeah yeeh

    Honestly



    How about your loved ones

    How about your junior ones

    Wey Dey look up to you

    How about the family



    How about your people

    How about normal people

    For area wey Dey look up to you

    How about the people



    But base on senior brah

    I gats do one or two

    Sacrifice my last kobo for them

    Base on one or two

    Gat to make them happy for sure

    Base on one or two

    But them no know say senior brah

    Still Dey face one or two



    How I wan take lie for you

    For this kind matter

    E be truth I Dey yarn oh

    For this kind matter

    Na why I Dey pray to God

    Make money just yapa

    Make I no get another song again

    For this kind matter



    Please donu0027t leave me Holy Spirit
    Иногда я делаю меня

    Заставь меня позвонить маме, позвонить моему отцу

    Сделай я скажу им

    Ветин Дей, пройдя мой разум

    Но я будь человеком Ша

    Гат, чтобы сражаться в моей битве

    Мечта, чтобы заставить их гордиться

    Гат, чтобы сражаться с битвами



    Омо, прежде чем я стану Дей Пара Вей, мой дядя

    Не позвони мне

    Я сейчас не дядя

    Их Дей зовут, я не могу звонить



    ITU0027S не намеренно

    Стаивай мои проблемы тоже

    Shey Be я, я решаю свои собственные

    Прежде чем я решу их проблему



    E Не просто никому никому

    E Не просто для любого брата

    E Не просто для тетя

    E Не просто для дядю

    Но когда везде промокнуть

    E no o go expe on konji



    Честно

    Я просто хочу быть богатым, как Родди

    Честно

    Я просто хочу быть королем их величества

    Честно

    Честно



    Да

    Честно

    Честно

    Честно

    Честно



    Честно

    Честно

    Да, да

    Честно

    Честно

    Честно



    Да, да

    Честно



    Как насчет ваших близких

    Как насчет ваших младших

    Вей Дей смотрит на тебя

    Как насчет семьи



    Как насчет ваших людей

    Как насчет нормальных людей

    На область Вей Дей смотрит на тебя

    Как насчет людей



    Но база на старшем брате

    Я делаю один или два

    Пожертвовать моим последним кобо за них

    База на одном или двух

    Гат, чтобы сделать их счастливыми наверняка

    База на одном или двух

    Но они не знают, скажем, старший брах

    Все еще Дей сталкивается с одним или двумя



    Как я буду взять за тобой ложь

    По этому поводу

    E, правда, я dey yarn oh

    По этому поводу

    На, почему я молюсь Богу

    Заработать деньги только япа

    Сделай я снова не получу другую песню

    По этому поводу



    Пожалуйста, Donu0027t, оставьте мне Святой Дух

    Скачать

    Смотрите также:

    Все тексты Yg >>>

    О чем песня Yg - Honestly?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет