Mr Ability feat. Anene JP все тексты (слова) песен, переводы, видео, клипы
- Bet'a
ONE DAY THINGS GO BET'A ANYTHING YOU WANT GOD GO DO AM FOR YOU NWANNEM OOOO ACHORLA UWA NIKE WHO GOD DON BLESS NO MAN CAN CURSE E GO BET'A O.
CHORUS_E GO BET'A OOOH OOH E GO BET'A E GO BET'A OOO ECHI GADI NMA, E GO BET'A O O E GO BET'A NWANNM WERE NDINDI ECHI GADI NMA.
VERSE 2_NO BE WHO HUSSLE PASS DEY CAREY FIRST ANY WHERE YOU SEE YOURSELF MAKE YOU DEY THANKFUL OO NWANNEM O ACHULA UWA NIKE ECHI ECHI I ECHO GA DI NMA E GO BET'A O.
VERSE 3_JP ANENE _MY BROTHER ONE THING WEY I KNOW FOR SURE EVERY KNEE MUST BOW AT THE MENTION OF THE NAME JESUS EVERYTHING GO SIRIRIWERERE ONYE WERE CHUKWU NA OWERE IHE DI NMA ONYE WERE CHINEKE ONA GA EBE DI NMA IBU CHUKWU NA EME IHE NA OGE NKE GI IBU CHUKWU NA EME IHE ASISI EMELA EME OBU GI BU CHUKWU OKIKE ATUPUO ALA AHU NDI NMOU ANYA FOR I HAVE A REASON JUST PRAISE TO PRAISE MY GOD
CHORUS_E GO BET'A OOOH OOH E GO BET'A E GO BET'A OOO ECHI GADI NMA, E GO BET'A O O E GO BET'A NWANNM WERE NDINDI ECHI GADI NMA.