АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk

    Исполнитель: Lawd Inna Works
    Название песни: Dem Dey Talk
    Дата добавления: 10.11.2025 | 10:34:45
    Просмотров: 2
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Lawd Inna Works - Dem Dey Talk, перевод и видео.
    Dem dey talk
    Bout wi everyday
    But wi wi know
    Seh all be Lies
    Dem thinking wi go fail
    But see wi rise
    Wi know you dey Hate
    But wi nor mind , wi no mind

    Everyday you dey talk to people about me
    When you see me for the street
    Come and say it face to face
    You never stop spread rumours about me
    Tell mi wey tin be your case
    Hater be like you dey craze

    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan

    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan


    I nor give a Damn about anything you say
    And I nor give a f*** about anything you talk
    Make I live my life, only you wey know wossop.
    Make I live my life anything I do dem go talk.
    Man you no be God
    Soon I go blow you go shock
    Brother I nor be your mate
    Ratie tell dem dem fi stop
    Soon dem aguh know
    Seh this boy dat bwoy be dope
    Me I nor get time
    Everyday wi a dey work iieee eeei


    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan

    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan


    Dem dey talk
    Bout wi everyday
    But wi wi know
    Seh all be Lies
    Dem thinking wi go fail
    But see wi rise
    Wi know you dey Hate
    But wi nor mind , wi no mind

    Everyday you dey talk to people about me
    When you see me for the street
    Come and say it face to face , face 2 face
    You never stop spread rumours about me
    Tell mi wey tin be your case
    Hater be like you dey craze

    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan

    Ùuuuoh
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    But dem never know wah gwan
    Dem dey talk like dem know wah gwan
    Talk like dem know wah gwan
    Они говорят
    О нас каждый день
    Но мы знаем,
    Всё это ложь
    Они думают, что потерпят неудачу
    Но мы видим, как они поднимаются
    Мы знаем, что ты ненавидишь
    Но у нас нет ни малейшего желания, ни малейшего желания

    Каждый день ты говоришь людям обо мне
    Когда видишь меня на улице
    Подходишь и говоришь это лицом к лицу
    Ты никогда не перестаёшь распространять обо мне слухи
    Скажи мне, что это твоё дело
    Ненавистники, как ты, безумны

    Уууу
    Они говорят, как знают, что делать
    Но они никогда не знают, что делать
    Они говорят, как знают, что делать
    Говорят, как знают, что делать

    Уууу
    Они говорят, как знают, что делать
    Но они никогда не знают, что делать
    Они говорят, как знают, что делать
    Говорят, как знают wah gwan

    Мне плевать, что ты говоришь.
    И мне плевать, что ты говоришь.
    Заставляю жить своей жизнью, только ты знаешь, вау.
    Заставляю жить своей жизнью, что бы я ни делал, они говорят.
    Чувак, ты не Бог.
    Скоро я взорву тебя, ты будешь в шоке.
    Брат, я не твой друг.
    Рати, скажи им, чтобы они остановились.
    Скоро они узнают.
    Этот парень крутой.
    У меня нет времени.
    Каждый день они работают.

    Уууу.
    Они говорят, как знают, что делать.
    Но они никогда не знают, что делать.
    Они говорят, как знают, что делать.
    Говорят, как знают, что делать.

    Уууу.
    Они говорят, как знают, что делать.
    Но они никогда не знают, что делать.
    Они говорят, как знают, что делать.
    Говорят, как знают, что делать.

    Они говорят.
    О том, что мы каждый день.
    Но мы будем знать.
    Всё это ложь.
    Они думают, что мы потерпим неудачу.
    Но увидим, как мы поднимемся.
    Знаю, ты ненавидишь,
    Но без ума, без ума.

    Каждый день ты говоришь обо мне людям,
    Когда видишь меня на улице,
    Подходишь и говоришь это лицом к лицу, лицом к лицу.
    Ты никогда не перестаёшь распространять обо мне слухи,
    Скажи мне, что это твоё дело.
    Ненавистники, как ты, безумны.

    Ууууу.
    Они говорят, как будто знают, что делать.
    Но они никогда не знают, что делать.
    Они говорят, как будто знают, что делать.
    Говорят, как будто знают, что делать.

    Ууууу.
    Они говорят, как будто знают, что делать.
    Но они никогда не знают, что делать.
    Они говорят, как будто знают, что делать.
    Говорят, как будто знают, что делать.

    Скачать

    Смотрите также:

    Все тексты Lawd Inna Works >>>

    О чем песня Lawd Inna Works - Dem Dey Talk?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет