АБВ
911pesni.ru
  • А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Korede Bello - Sugar

    Исполнитель: Korede Bello
    Название песни: Sugar
    Дата добавления: 18.01.2026 | 11:40:04
    Просмотров: 1
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Здесь расположен текст песни Korede Bello - Sugar, перевод и видео.

    Кто круче?

    или
    This gbedu Dey enter body SUGAR
    Shayo ti wonu body SUGAR
    Vanessa bring it over SUGAR
    Sister this ikebe na SUPER
    Fine girls dem dey gather for my SUGAR
    Sweet boy like Dangote SUGAR
    Be like tambolo wey see SUGAR
    She say MEGA your SUGAR na SUPER
    Anita Benita Lupita
    Woni pota ta
    Ore meta ta ta ta
    Owo yen po Dantata
    Oya
    Kpa kpa kpa
    Kpa kpa kpa
    Owo mi da Kpa kpa kpa
    Commot body jor
    Kpa kpa kpa
    Dapada kpa kpa kpa
    MEGA STAR SUPA STAR
    Give us the gbedu drop am

    Micasa Sucasa as e dey hot oya chop am
    Who no like beta thing Abo
    Enter my Maserati Abo
    Jeka ma Kawasaki Abo
    Ehn the party after party Abo
    On a kentro kamakazi Abo
    Ball like Amokachi I ball
    No time for titikati Abo
    Fine gials dem call me zaddy Ambo
    My phone has been ringing
    If it’s not money I’m not picking
    Must be jonzing dem must be joking
    If they thinking that I’ve been sleeping
    I’m a chosen
    I’ve been cooking
    M3GA chicken so finger licking
    Know say man a big fish ejadindin
    I’ve been kinging since the beginning
    Yebaribaba somebody bobo
    Astalavista enter my motor
    Carry you go go place wey you no know
    Give her the zoom zoom call me Papito
    Yebaribaba somebody bobo
    Astalavista enter my motor
    Carry you go go place wey you no know
    Give her the Boom Boom Boom !!
    This gbedu Dey enter body SUGAR
    Shayo ti wonu body SUGAR
    Vanessa bring it over SUGAR
    Sister this ikebe na SUPER
    Fine girls dem dey gather for my SUGAR
    Sweet boy like Dangote SUGAR
    Be like tambolo wey see SUGAR
    She say MEGA your SUGAR na SUPER
    Anita Benita Lupita
    Woni pota ta

    Ore meta ta ta ta
    Owo yen po Dantata
    Oya
    Kpa kpa kpa
    Kpa kpa kpa
    Owo mi da Kpa kpa kpa
    Commot body jor
    Kpa kpa kpa
    Dapada kpa kpa kpa

    Скачать

    Смотрите также:

    Все тексты Korede Bello >>>

    О чем песня Korede Bello - Sugar?

    Отправить
    Верный ли текст песни?
    ДаНет