Ajebutter22 все тексты (слова) песен, переводы, видео, клипы
Lagos LoveOloun
Classic Oloun
You be like plaintain chips when I been in traffic all day
You be like 100 litres when fuel scarcity don dey
You be like Nepa bring light for one whole night a day
You be like road wey dem fix pothole just yesterday
You be like police wey no ask for bribe
Conductor wey dey get change
Rich FriendsYeah Olohuuuun oshey
Rich friends
My rich friends have rich friends
My rich friends drive new benz
My rich friends are all into business
My rich friends all fly oversea for the weekend
Rich friends
Rich friends have rich friends